Connect with us

Lyrics

Rover Lyrics by Khaid & Ayo Maff

Published

on

Rover Lyrics by Khaid & Ayo Maff

Talented Nigerian singers Khaid and Ayo Maff team up for this energetic new single titled “Rover.”

The song blends Afrobeat rhythm and street-inspired vibes, showcasing both artists’ lyrical strength and unique sound. Rover is catchy, relatable, and full of smooth wordplay — the perfect record for fans of new-gen Afrobeats.

Below are the full lyrics to Rover by Khaid & Ayo Maff for you to vibe and sing along with.

About the Artists:

Khaid is a fast-rising Nigerian singer and songwriter signed under Neville Records, known for hits like Carry Me Go and Anabella.


Ayo Maff is another young Afro-fusion talent steadily building his name with melodic tunes and powerful collaborations.

October 2021
I give my heart say make I love
October 2022
Dem break my heart for my domot

I Dey for backseat of my rover
With my dealer we Dey talk about the mulla
You Dey for backseat of your rover
With Anita wey you jam for ipaja

If you get business make you call me
If you get wahala make you call God
When you back my billing I go forfiet
Cause you fit to shank me when e don red

Ohhhh
I Dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we Dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You Dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for ipaja

Ah ah Hasta el fuego, Hasta el fuego
Omo wetin dey sup
Mo wo telemundo, mo wo telemundo omo I no fit chop
Say me have had enough
Who said money can’t buy love
Mo ra casamigo for my amigo
Shey you know how it goes

If you get the raba make you buy the GLE (Aje)
When you get money you go know your enemies
100$ la fin gazo tori amaka
Igba to le mi mo japa lo le uncle K maraba

Ohhhh
I Dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we Dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You Dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for ipaja

Tell my padi I’ve been chasing bag to hide away my pains
Men I shuffle down my days and I choose the one wey be holiday
Cause when e red nobody go ask me where e Dey
Even my man go talk say when them Dey share grace where you Dey
Na why I no fit penkelemesi o
I Dey move like I’m Lionel Messi oo
Omo small thing Dey make me vex o

Watch your mouth I no Dey for your set o
Your mate Dey work you Dey flex o
You Dey think life na girlie oo

Ohhhh
I Dey for backseat of my rover
(Rover rover rover)
With my dealer we Dey talk about the mulla
(Mulla mulla mulla a)
You Dey for backseat of your rover)
(Rover rover rover)
With Anita wey you jam for ipaja

Trending